My Body

Lyrics Of The Song My Body

Song ID 779

this God wey me and you dey serve hes not a man not a man that he should lie as he talk am no so he go do am oh so make you wait e go soon be your turn come and see wetin my God do for me he filled my heart with joy n filled my mouth with praise abeg come celebrate follow me dey jubilate ooo as he do my own for me he go do your own for you as e don reach my body eh eh eh eh eh e go reach your body e go reach your body why i no go shout shout for joy gave me a brand new took away my every pain every thing don turn around turn around turn around turn around leh leh leh leh leh all for good oo na better i dey see ah ah ah na double double blessing i receive ooo iyeh eh eh eh my heavenly father you carry my matter your love you dey show me dey make me better dey make me better i yeh i yeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh e don reach my body eh eh e go reach your body e go reach your body e don reach my body eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh e go reach your body e go reach your body

My Body.mp3

My Body.video.mp4 YouTube

 

Hits: 4

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Post