Oya

Lyrics Of The Song Oya

Song ID 73

hahahahaha hey are you ready for victory dance everybody put on your dancing shoes lets go ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh lo lo lo oh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh 2 i get plenty things to talk about the things baba God do for me oh le le le eh eh e do for me o he cloth me with glory shows me favour come and see how i am shining eh eh i know i no worthy but hin no dey look the things wey ive been do wrong ohoh this one na the reason i dey do the things i dey do for hin presence see wetin hin do he cover me with mercy give me anointing breakthrough and favour left right and center tell me why i no go praise am why i no craze for am when dem call for praisers i dey lead people dey follow i say oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh 2 symphony i ask for forgiveness he come give me everything i need oh eheh he give me beta life and ontop of am he change my story eheh what could be more than the dead of Jesus christ on cross of calvary calvary eh now i fit shout praise the Lord and there is no more condemnation nation see wetin hin do oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya oya ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh ehh 2

Oya.mp3

Oya.video.mp4 YouTube

 

Hits: 3

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Post